album cover
ONE KAIN GUY
5
Music
ONE KAIN GUY was released on July 24, 2026 by THE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT as a part of the album ONE KAIN GUY - Single
album cover
Release DateJuly 24, 2026
LabelTHE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
CrewzyManaty
CrewzyManaty
Performer
COMPOSITION & LYRICS
PONFA NANSING EMMANUEL
PONFA NANSING EMMANUEL
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kedzee
Kedzee
Producer

Lyrics

Say I be one in a milli no be mouth and I know on God
Cos this days say na them day rush us
No be those days wey dem dey underrate us omo
Say me I dey carry many things for my head wey I no fit talk
I fit to act cool but my head dey hot oh
If you over do you go fall for pothole omo
See I be one kain guy with one kain life omo
With one kind mind omo, so I dey try to live my life on the low
Cos I be one kain guy with one kain mind omo
With one kain life omo
So I dey try to live my life on the low, yeah
Nanananana Nananana
Say Oloun Oloun loun
Nanananananana Nananananananana
Written by: PONFA NANSING EMMANUEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...