album cover
Pains
13
Afro-Beat
Pains was released on July 14, 2026 by PAid as a part of the album Pains - Single
album cover
Release DateJuly 14, 2026
LabelPAid
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
PAid
PAid
Vocals
Banti
Banti
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ifeanyi Umunna Christopher
Ifeanyi Umunna Christopher
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DeDe
DeDe
Producer

Lyrics

Carry water pour for my head
Me no want stresss as I dey waka Jeje (aye)
As I dey my lane (I swr)
Many many things I dey reason for here. (Kilode!)
This is for my freedom woah
I no even sabi who dey right or wrong!
The way I dey see am so
I go still dey waka for my peace oloun!
But them push me left ye!
But I go dey waka for my success!
The way I dey move shey you no dey fear?
The lord is thy Shepard i will never thirst!
I no come here sympathize
No be only me wey don see a lot!
But i go dey strategize
Cause I just wan dey move along!
So holly water take my pain
Away away
Gimme Igbo make I smoke my pains away
So holy water take my pain
Away away
Gimme Igbo make I smoke my pains away
I wan be the highest in the room highest in the room
coco dey my system but I tell you I no fit snooze omo I no fit lose see i’m making moves
if youre talking rubbish then my **** abegi move!
all the pains ive been hiding no more socializing **** no go whine me
Them no fit to contraband me ye!
I wanna fly away away
I wanna fly away!
But them push me left ye!
But I go dey waka for my success!
The way I dey move shey you no dey fear?
The lord is thy Shepard i will never thirst!
I no come here sympathize
No be only me wey don see a lot!
But i go dey strategize
Cause I just wan dey move along!
So holly water take my pain
Away away
Gimme Igbo make I smoke this pains away
Holy water take my pain
Away away
Gimme Igbo make I smoke my pains away
Written by: Ifeanyi Umunna Christopher
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...