album cover
Sober
1,577
Afro-Pop
Sober was released on July 7, 2026 by The Mercy Room as a part of the album Streetlight - EP
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:40 - 00:45
Sober was discovered most frequently at around 40 seconds into the song during the past week
00:00
00:30
00:45
01:05
01:35
01:55
02:25
03:05
03:20
04:10
00:00
04:43

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
The Mercy Room
The Mercy Room
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Toluwanimi Mary
Toluwanimi Mary
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wani
Wani
Producer

Lyrics

Mmmmmmmmmmmmmmmmmmm
Sometimes I dey happy
Sometimes I dey sad
I no really understand
Wetin dey happen to me
Sometimes I dey gentle
Sometimes I dey wild
I no really understand
Wetin dey take over me
I no know wetin dey do me
I dey overthink everything
Sometimes e be like nobody
Fit understand the pain I feel
My mind dey heavy totally
I no sabi keep company
So I dey pour my cognac
I dey take too many shots of cognac
One for my body
One for my broken heart
Three for the habit
Four make I no go back
I dey find somebody
Wey go watch my shoulder
But every time the pain return
Oh oh oh
I no fit stay sober
Oh oh oh
I can never be sober
I can never be sober
Oh oh oh Oh oh oh
I can never be sober
Oh oh oh
I can never be so
Oh oh oh
Yes, I did it
See how many millions I make for a living
Louis Vuitton on my body
I pose for the picture
Let the camera flash
Shine on my teeth
Make the world see smile
Wey no show wetin dey inside me
Nobody better than me
Nobody better than me
I do my own differently
Everybody fit see
But after all the money
After all the light
When I dey alone
I still dey fight my mind
I no know wetin dey do me
I dey overthink everything
Sometimes e be like nobody
Fit understand the pain I feel
My mind dey heavy totally
I no sabi keep company
So I dey pour my cognac
I dey take too many shots of cognac
One for my body
One for my broken heart
Three for the habit
Four make I no go back
I dey find somebody
Wey go watch my shoulder
But every time the pain return
Oh oh oh Oh oh oh
I no fit stay sober
Oh oh oh Oh oh oh
Oh oh oh Oh oh oh
Money no fit heal everything
Fame no fit hide the pain
Smile fit show for camera
But tears still dey fall like rain
I dey laugh for outside
But inside I dey bleed
I need person beside me
But I still dey hard to reach
I no know wetin dey do me
I dey overthink everything
Sometimes e be like nobody
Fit understand the pain I feel
My mind dey heavy totally
Oh oh oh oh oh
I no sabi keep company
So I dey pour my cognac
I dey take too many shots of cognac
I can never be sober
I can never be sober
Oh oh oh
I can never be sober
I can never be sober
Oh oh oh
I can never be sober
I can never be sober
Pain dey follow me
So I no fit stay sober
Written by: Toluwanimi Mary
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...