album cover
Gbewa
34,925
Music
Gbewa was released on July 10, 2026 by Boy Muller, Under Exclusive License to ONErpm as a part of the album Gbewa - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:05 - 00:10
Gbewa was discovered most frequently at around 5 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:25
00:30
00:50
00:55
01:15
01:25
01:45
01:50
02:20
02:25
02:35
00:00
02:50

Music Video

Music Video

Lyrics

Yo X (yeah)
Keep
Gee, gbé wá
Fraud money, gbé wá
Ye, gbé wá
Even if na church offering, gbé wá o
Ah, gbé wá
Aso Rock money, gbé wá
Ah, gbé wá
Devil or na God's money? Gbé wá o
I don wash my hand commot
For any matter wey no dey lead to one kobo
Ahh, e don tey wey man dey work
But ọmọ, still one milli no dey last for long
Mo ti waka pa for Lagos
Ojú ti rí many, many insults
Máa ti rà ilé sí Banana or Phase one
To say my papa na senator
Èmi ọmọ no salary
Mi ò kò tíì e ràn father yín
Ẹ wá kò kangara yín
Àbí ẹ rí pé ọmọ oro ń para ni?
Ahh, biko tell me where e dey o
Where the money dey?
Make I dey go there every day o (ehn)
Àbí kí ni mo fẹ' kí mummy ṣe o?
Pikin' wey no get helper suppose get akonuche o (ehn)
Gee, gbé wá
Fraud money, gbé wá
Ye, gbé wá
Even if na church offering, gbé wá o
Ah, gbé wá
Aso Rock money, gbé wá
Ah, gbé wá
Devil or na God's money? Gbé wá o
Àbọ'bí, àbọ'bí
Any money, na money
See who dey steady ball, na somọ'rí
But if you no guide, ìwọ wèrè somebody o
So mo ṣe normal, normal
Kí n gba dollar, dollar (ewee)
Òkú ọ'rọ' tí wọ'n máa ń sọ bá wa (ewee)
Ibẹ' ni ogun ti dà wa (ewee, ewee, ewee)
Biko tell me where e dey o
Where the money dey?
Make I dey go there every day o (ehn)
Àbí kí ni mo fẹ' kí mummy ṣe o?
Pikin' wey no get helper suppose get akonuche o (ehn)
Gee, gbé wá
Fraud money, gbé wá
Ye, gbé wá
Even if na church offering, gbé wá o
Ah, gbé wá
Aso Rock money, gbé wá
Ah, gbé wá
Devil or na God's money? Gbé wá o
Gee, gbé wá
Fraud money, gbé wá
Ye, gbé wá
Even if na church offering, gbé wá o
Ah, gbé wá
Aso Rock money, gbé wá
Ah, gbé wá
Devil or na God's money? Gbé wá o (Yo X)
Keep
Written by: Abolaji Sherif Olasunkanmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...