album cover
Overdose
album cover
Overdose was released on July 24, 2026 by Shegundo Records as a part of the album Overdose - Single
July 24, 2026
LabelShegundo Records
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

And for my sanity I dey deconstruct some of my urges
(Ah ah eh)
But this your waist fi to manipulate
Spark a new imagination
(Ah Mọ̀gbẹ́)
Like a tequila you intoxicate
Make we dey consummate oh my Jessica oh
You be my liquor and my medical oh
Burst up my radar
Make man go mental
Late night agenda
Got me on the loose
Waist like Shakira
Move like a river
Queen of the divas
Bounce on my groove
Healer and my breaker
Turn a saint to sinner
To you i surrender
Sipping on your juice
Body wey load nah remedy
She wanna give me overdose
Wey go trigger me
Overdose
Wetin be the case?
Nah overdose
She dey carry me like say nah tonardo
Steady with the whine in a crescendo
See that body wey dey shine like Flamingo
Sugar wey bitter, e be something
(Something)
This your doings, fi to go kill me
(Kill me)
Kí lo gbé?, this one e too naughty
The matter critical
Overdose
Wetin be the case?
Nah overdose
She dey carry me like say nah tonardo
Steady with the whine in a crescendo
See that body wey dey shine like Flamingo
Sugar wey bitter, e be something
(Something)
This your doings, fi to go kill me
(Kill me)
Kí lo gbé?, this one e too naughty
The matter critical
No go pity me with this your miliki
She put me on a morning dose, say make I put it in
Crazy move, the girl nah military
She give me love, give me love, give me love
Fascinating like a temptation
This your precision needs a salutation oh
She wanna grind on my kondo
Can't get enough, she no humble
That why me call her commando oh
Overdose
Wetin be the case?
Nah overdose
She dey carry me like say nah tonardo
Steady with the whine in a crescendo
See that body wey dey shine like Flamingo
Sugar wey bitter e be something
(Something)
This your doings, fi to go kill me
(Kill me)
Kí lo gbé?, this one e too naughty
(Naughty)
The matter critical
Kí ló dé? Eh
kí ló tún dé?
À ní,? kí ló dé?
(She wanna water my sofa)
Kí ló dé? Eh
kí ló tún dé?
À ní,? kí ló dé?
(She say make I put down my trouser)
Kí ló dé? Eh
kí ló tún dé?
À ní,? kí ló dé?
(She wan dey carry me go far)
Written by: Akinola Samson Segun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...