album cover

Ekene

36Christian & Gospel2026
album cover
Ekene was released on July 13, 2026 by Kevstel Productions and Publications as a part of the album Ekene - Single
ReleasedJuly 13, 2026
LabelKevstel Productions and Publications
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oooh, ooh
Nara Otito
Oooh, ooh
Nara Ekene
Na na na na
Na na na
I no come with silver
I no come with gold
I bring this broken heart
Na wetin I hold, ehh
Na You I sabi when road no clear
Na You dey carry me when nobody near
I salute You, I bow down low
I no fit hide am
Make the whole world know
The way You love me
E pass my mind
Ooh, You no dey fail me
You no dey leave me behind
Your love for me e no dey shake
E no dey bend
E no dey break
Mountain fit fall
River fit dry
But Your hand for me e no go pass me by
Na that one make I sing
Till my last breath commot
If I get nothing left
Your name na wetin I got
Nara Ekene ooo
Nara Otito
Eze Eni Igwe, the King wey no dey fall
Parororo, no-no-no, ooh
Parororo, no-no-no, ooh (E-ye-ye)
Ororo, no-no-no, ooh (E-ye-ye)
Eh-heh! (Eh-heh!)
Eh-heh! (Eh-heh!)
Eh-heh! (Eh-heh!)
Eh-heh! (Eh-heh!)
Parororo, no-no-no, ooh (E-ye-ye)
Written by: Kevin Nkem Nwankwor

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...