album cover
Reasons
27
Afro-Beat
Reasons was released on July 17, 2026 by RaneBow as a part of the album Reasons - Single
album cover
Release DateJuly 17, 2026
LabelRaneBow
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ranebow
Ranebow
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fakoya Damola Philip
Fakoya Damola Philip
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Jefrobeat
Jefrobeat
Producer

Lyrics

Reasons
Blow me like vuvuzela
Fire me like Lieutenant
Sing for you my Coachella
Their gossip I no send am
Oh oh what you do
My loving been worth the move
For your love I don turn mumu
Oh see what you made me do
Shalewa o …my baby
Many reasons wey I go follow you go
I go Dey with you my lady
Many reasons wey I go follow you go
Golibe ko ma si elomi
Many reasons wey I go follow you go
Golibe ko ma si elomi
Many reasons wey I go follow you go
(baby I go follow you go ) Melody
Wetin I Wetin I find go sokoto
My girlie you know say e Dey for your sòkòtò
Fine waist
Na you Dey make me jogodo
Scatter my medu
You Dey burst my bololo
Carry me ah
Carry me traba carry me go
With the way you smile e Dey touch my soul
Girl shey you know me I be money miss road
Shalewa o …my baby
Many reasons wey I go follow you go
I go Dey with you my lady
Many reasons wey I go follow you go
Golibe ko ma si elomi
Many reasons wey I go follow you go
Golibe ko ma si elomi
Many reasons wey I go follow you go
(baby I go follow you go ) Melody
Written by: Fakoya Damola Philip
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...