album cover
Warrior
album cover
Warrior was released on September 18, 2024 by ARARA LTD as a part of the album Ike (West African Electric Music) - Single
ReleasedSeptember 18, 2024
LabelARARA LTD
LanguageEnglish
BPM130
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yes o
Dis one na from Chimdi
You go feel am
We are one
In this together
As we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
So
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
You dey hear
No let dem deceive you o
Hmm
Shine your eye
Your mumu don do
Una dey hear
No let dem deceive you
Oh oh ohhhh
Cos we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
Written by: Chimdi Daniel Nkemjika Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...