album cover
OtE DON
Afro-Pop
OtE DON was released on July 10, 2026 by Zenixelivation as a part of the album OtE DON - EP
album cover
Release DateJuly 10, 2026
LabelZenixelivation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
MINDED
MINDED
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Wealth Michael
Wealth Michael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Exhibeat
Exhibeat
Producer

Lyrics

Yowaa
Shey I gatta take this drugs to feel good? (feel good)
When will it stop? (when)
When will it stop? (hey)
If my former adlibs do you amazing, na luck. (luck)
No time for junction. (yuh)
Jam me for airport. (hey)
Now I don dey work this shit out, make dem call am luck. (luck)
Five thousand
OtE DON don show. (OtE DON don show)
If my former adlibs do you amazing na luck
No time for junction
Jam me for airport
I nack that kele, give am gbas gbas. She dey go she no do me well. (No time for junction)
Me wey be jiggy for my ama na this kele dey play nah she no do me well. (Jam me for airport)
All my years, kpam kpam, gburugburu gbese
She dey cast my spell. (No time for junction)
Man dey move like ukwak Lowkey but I still rebel(Yowaa)
As I don dey hustle make I put this shit on God. (Mesere)
Historiography. (Yuh)
Yara go soon bust. (Hey)
Abang come dey ask why my name shake Akwa faction. (Uh,faction)
Final election. (Yuh)
Name dey selection. (Hey)
Soon I go dey perform, crowd in mass ovation. (Ovaaaation)
Nunu for action. (Yuh)
President election. (Hey)
Move in obscurité, serpentine, inna fruition. (Fruition)
Alert transaction. (Yuh)
Ego transaction
Why you go from that one to this one?
Top boy tryna move up. (Uh huh)
You have to go up and get this shit, the world is yours. (The world is yours)
Why you go from that one to this one?
Top boy tryna move up. (Top boy move up)
You have to go up and get this shit, the world is yours. (The world is yours)
Shey I gatta take this drugs to feel good? (feel good)
When will it stop? (when)
When will it stop? (hey)
If my former adlibs do you amazing na luck. (luck)
No time for junction. (yuh)
Jam me for airport. (hey)
Now I don dey work this shit out, make dem call am luck. (luck)
Five thousand
OtE DON don show. (OtE DON don show)
If my former adlibs do you amazing na luck. (Amazing na luck)
No time for junction
Jam me for airport
I nack that kele, give am gbas gbas. She dey go she no do me well. (No time for junction)
Me wey be jiggy for my ama na this kele dey play nah she no do me well. (Jam me for airport)
All my years, kpam kpam, gburugburu gbese
She dey cast my spell. (No time for junction)
Man dey move like ukwak Lowkey but I still rebel
Written by: Wealth Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...