album cover
Tnftm
album cover
Tnftm was released on July 23, 2026 by Divizzion as a part of the album Asad
AlbumAsad
July 23, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM108
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Call me the Lion
LION
Oya Make we talk
Bout the loss
And many many things wey don sup
Dead **** dem been wan dey envy us
I be fighter ain't nobody wey go double cross
And my love
Overboard
One day e go shine bright like the sun
Baba God make e steady cover us
I go dey for penthouse, I be chilling with my boys
Cause e be only me been know and I see how the vison e go be
Cause I jogor last night, goddamn i swear I been see am for my dream
Make I put hand for my jeans
In the club e dey tono for my Steeze
And your gyally she all up on my dick
Sheybi you find me... bobo I dey for overseas
I know sey I go do everything I dey see on my life and I swear they no fit touch me
Make I dey ball jay jay everyday all day and I swear they no fit touch me
I go put am for your chest, your body you go rest and I swear they no fit touch me
Ahhh yeh on my life they no fit touch me
They no fit touch me
They no fit touch
They no fit touch me
They no fit touch
Praa
I dey reason o lo far
Many many girls dem dey be like Jennifer
And my money go be like bullion van
Fly first class
Amo a mi familia
Gently gently
Aje I go shine
I go shine like bintili
With my baby girl make she be my company
No dey dull **** wire me my money
I know sey I go do everything I dey see on my life and I swear they no fit touch me
Make I dey ball jay jay everyday all day and I swear they no fit touch me
I go put am for your chest, your body you go rest and I swear they no fit touch me
Ahhh yeh on my life they no fit touch me
You go know
Can you see something
(Something something)
Be like fantasy
(Fantasy)
Like they never see
(Uhunn)
It's not ordinary
(Shine shine)
Make you check and see
(Shine Shine Shine Shine)
Atun fa ta si
If you owe
Make you balance me
I know sey I go do everything I dey see on my life and I swear they no fit touch me
Make I dey ball jay jay everyday all day and I swear they no fit touch me
I go put am for your chest, your body you go rest and I swear they no fit touch me
Ahhh yeh on my life they no fit touch me
Call me the Lion
Lion
Written by: Afolayan Ridhwanullah Okikiola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...