album cover
Egwu
album cover
Egwu was released on July 25, 2026 by Awesome HC. as a part of the album Invasion
ReleasedJuly 25, 2026
LabelAwesome HC.
LanguageEnglish
BPM123
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Tell me wetin you dey find
Weh I no fit give you
You know I get you for mind
I no fit deceive you
All my ladies now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Everybody now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungu
Bia gbaa egu
Move to the beat
And groove to the beat like dah
Oh when I jump on the beat
It’s a bang, it’s a hit
Ain’t nobody doing it like that
Hmm haa
Dey don dey wan follow me for back
Because dem know I be cheat
Every beat, I dey eat
Got OGs calling me Oga
Steady on the move
And I’m always on track
I dey catch my cruise
I no send your papa
You can’t disapprove
Wetin pass your power
Compass full my book
Watchya want?
Tell me wetin you dey find
Weh I no fit give you
You know I get you for mind
I no fit deceive you
All my ladies now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gugugu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Everybody now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
All my ladies now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gugugu
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Everybody now
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Bia gbaa gungungun
Bia gbaa egu
Written by: Johnson Awere Ebere

Loading...