album cover
ULOMA
album cover
ULOMA was released on July 31, 2026 by Ceazer City Records as a part of the album A DOSE OF CEAZER - EP
July 31, 2026
LabelCeazer City Records
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yeah yeah
Body on fire
Body on fire for days ooh
Low waist I need a little taste
Body on fire
Body on fire for days ooh
Your waist dey make me meditate
Uloma
Your body slap pass agbalumo
Ooooh no rumor
I don find my baby my one true love
Ah ahaaaa
Uloma
Your body slap pass agbalumo
Ooooh no rumor
I don find my baby my one true love
Ah
Come make we run away
Make we run away
Japa japa
Japa ooh Japa
Come make we run away
Make we run away
Japa japa
Japa ooh japa
Vibezzzzzzzz
Ohhh ohh
Uloma but your sweet name na comfort
Put your digits for phone make we WhatsApp
Slim waist bottle shape with a bumshort
Booty clap e Dey sound like a gunshot
Thief e my heart
If you leave I go fall I go collapse
Carry all my BTC for my binance
Make me balance whine it up you dey make dey gallant
Uloma
Your body slap pass agbalumo
Ooooh no rumor
I don find my baby my one true love
Uloma
Your body slap pass agbalumo
Ooooh no rumor
I don find my baby my one true love
Come make we run away
Make we run away
Japa japa
Japa ohh Japa
Come make we run away
Make we run away
Japa japa
Japa ohh Japa
Written by: CHIGOZIE NWACHUKWU, Stephen Aluka

Loading...