album cover

Mr Right

315World2022
album cover
Mr Right was released on November 4, 2022 by HighLight Music as a part of the album Mr Right
ReleasedNovember 4, 2022
LabelHighLight Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

They don come again o
They don come again o
Claiming Mr Right
They want to shoot shot
They don come again o
They don come again o
Claiming Mr Right
They want to do this and that
E get plenty nonsense
Wey dey happen for instance
Person wey dem born without conscience;
Dey disguise dey pretend
Help me make it make sense
Before they scatter my defense
You don’t need to give me two pence
Before you gain my confidence
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Dem promise big manna manna
(Big big manna manna)
But the manna manna kon turn mini mini
(Mana mana mini mini)
Dem promise big manna manna
(Big big manna manna)
But the manna manna kon turn mini mini
(Mana mana mini mini)
Don’t you come and step on my right
20-10-20 no be lie
So no dey come here come disguise
Eh eh eh ah eh eh eh
Don’t you come and step on my right
20-10-20 no be lie
So no dey come here come disguise
Eh eh eh ah eh eh eh
They don come again o
They don come again o
Claiming Mr Right
They want to shoot shot o
They don come again o
They don come again o
Claiming Mr Right
They want to do this and that o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Mr right
Shey you no go serve me breakfast o
If I give you, if I give you my trust o
Written by: Adebayo Daramola

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...