album cover
Bang Oh!
album cover
00:10
01:50
00:00
02:22
Past 7 Days
Bang Oh! was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Me, I no go tire
Religious Fela, me I come with fire (ya)
I get my heart desire
Married to the game, me I no retire
All my enemies dey go fall and die
I know
They cannot deny they don’t
see my style
They know
I come very hard with a very big vibe
Oh no
Never gonna die for this quest of life
Yes oh
Sanko sanko
Where I never go
See they don’t know
Bang oh I go bang oh
The music wey we drop e go bang oh
Sanko sanko (sanko)
Where I never go?
See they don’t know
Bang oh I dey bang oh
This music wey we drop e go bang oh
Sanko sanko
Where I never go?
See they don’t know
I bang oh I bang oh (Sa)
This music wey we drop e go bang oh
Frenemies frenemies eh
Wetin man never see yeh
They wan try my synergy eh
Me I pop my adrenaline
Frenemies frenemies eh (frenemies ye)
Wetin man never see yeh
They wan try my synergy (energy)
Me I pop my adrenaline
Me, I no go tire
Religious Fela, me I come with fire (fire)
I get my heart desire
Married to the game, me I no retire
Me, I no go tire
Religious Fela, me I come with fire (ya)
I get my heart desire
Married to the game, me I no retire
Sanko sanko
Where I never go?
See they don’t know
I bang oh I go bang oh
The music wey we drop e go bang oh
Written by: Barry Uche Nwachukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...