album cover
Perfection
Music
Perfection was released on July 31, 2026 by Tonero2hot as a part of the album Alchemy
album cover
AlbumAlchemy
Release DateJuly 31, 2026
LabelTonero2hot
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tonero2hot
Tonero2hot
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Iloabuchi Tochukwu
Iloabuchi Tochukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tonero2hot
Tonero2hot
Producer, Mastering Engineer, Mixing Engineer

Lyrics

No, I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Man dey live with no regret oh
Yeah, uhm
I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Man dey live with no regret oh
Many men been dey look me less oh
But i don dey clear their doubts
Sake of say i no dey do fake life
Dem dey talk say i no geti swagger
Everyday i dey try my best oh
Make i geti bank alert
Cos making money is a must oh
Is a must oh ahnnn
When i look at my back omo na gratitude
Look where we coming from
Shoutout to the people wey believe say
2hot go rise to the top ahn ahn
When i look at my back omo na gratitude
Look where we coming from
Coming from
No, I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Man dey live with no regret oh
Yeah, uhm
I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Man dey live with no regret oh
Took a while fore i knew i was chosen
In the past i was feeling so broken
But God never left my hand
Unbelievers no fit understand
They didn't believe that i would come this far
See me now i'm a superstar
Henceforth i go dey shine
Unapologetically pologetically
When i look at my back omo na gratitude
Look where we coming from
Shoutout to the people wey believe say
2hot go rise to the top ahn ahn
When i look at my back omo na gratitude
Look where we coming from
Coming from
No, I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Man dey live with no regret oh
Yeah, uhm
I can't fake perfection
I no fit beg for love or attention yeah
What you see is what you get
Written by: Iloabuchi Tochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...