album cover
Show Me
album cover
Show Me was released on August 21, 2026 by WSAMG as a part of the album Naija Papi (Side A)
ReleasedAugust 21, 2026
LabelWSAMG
LanguageEnglish
BPM81
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
I go follow your lead baby I no go give up
Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
I go follow your lead baby I no go give up
Baby make you show me the road
Baby make you show me the road
Baby make u show me the road
Yeah
Africana woman with the moves girl nobody badder than you
I met her for the first time girl you know you make me Mezebu chai
Me and you go combine type of love wey sweet pass e palm wine
Come make I tell you something I’ve been thinking bout you for a long time
I make you go crazy when I kiss you on your neck and your lips too
I hit on the phone in the morning just to tell you that I miss you
I know ain’t nothing in the world that I can’t handle
Girl na you Dey make I heart Dey Melt o
Baby come Rock with me let’s take it slow
Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
I go follow your lead baby I no go give up
Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
I go follow your lead baby I no go give up
Baby make you show me the road
Baby make you show me the road
Baby make u show me the road yeah
Wanna go on a journey with you my Girl, Uhhh uhhh Uhhh
Don’t need nobody to lose when I got you right here, riiiight here
Anytime wey you call you know I’ll be there, I’ll be there
No need to change your mind this one go last forever
Omoge make you tell me wetin Dey your mind
I no Dey plan to be I wanna be by your side
Baby hold tight while I hold you close
Girl I know you feeling this riddim in your Soul Yea
Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
Show me show me show me
I go follow your lead baby I no go give up
Follow you follow you follow you
Baby make you show me the road to your heart make I no Loss
Show me Show me Show me
I go follow your lead baby I no go give up
Follow you follow you follow you
Baby make you show me the road
Uhh yeaaa
Baby make you show me the road
Uhh yea eh eh eh eh
Baby make u show me the road
Uh Yea
Baby make you show me the road
Uhh yea eh eh eh eh
Written by: Clark Sims, Kenneth Ofigho, Ndubuisi Oyimadu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...