album cover
One Seminar
album cover
One Seminar was released on July 24, 2026 by Ployco as a part of the album One Seminar - Single
ReleasedJuly 24, 2026
LabelPloyco
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

"Your body suppose dey part of my system
Oh o de woju mi na ajeh do me normal
We for dey do missionary
Eh eh
Your body soft nzobu mi so wa"
And I won't take your love for granted
You don give me assignment
Like a uni boy for SIWES
(If it ain't love baby you can tell me)
I know I've said this before it's the little things(wo bo shen shey)
You dey do me jazz you're my little witch
I've seen love but mi o ri iru yi ri o
Tona tona do me disco
Well I don't know you tell me (baby)
What's the words?
You know I don't read minds clearly
And no I don't and no I don't
I don't wanna fight not now girl it's way too early
Chemistry is gone so soon ko le bo si mo
The small spark wey we get been don turn breeze
Shey o ma gbe phone?
Tori when we reach here?
Small thing wey just start tell me how you want ending now?
Mhm
How much for your time? One seminar
Do you really wanna leave?
I dey wonder wetin cause trouble now
(Your matter ajeh mi o le sun)
Yeah I dey ring you ping you jowo gbe cellular
If dem wan separate us mo le gbe ibon
Only me and you fit settle am
(Baby eh)
How much for your time? One seminar
Do you really wanna leave?
I dey wonder wetin cause trouble now
Yeah I dey ring you ping you jowo gbe cellular
If dem wan separate us mo le gbe ibon
Only me and you fit settle am
We don't need no referees
No be party please abi shey ri jollof rice ni bi?
Na only me sabi when I toast you
Na only me sabi when I shuku shuku you
Ewo ni "one brother wan follow me talk"?(I dey die)
Baby can you hear yourself?
Use your words baby
You get me how I get you other shima still dey learn work seh
Well I don't know you tell me (baby)
What's the words?
You know I don't read minds clearly
And no I don't and no I don't
I don't wanna fight not now girl it's way too early
Chemistry is gone so soon ko le bo si mo
The small spark wey we get been don turn breeze
Shey o ma gbe phone?
Tori when we reach here?
Small thing wey just start tell me how you want ending now?
(Eh tell me when you go signal me my love)
Mhm
How much for your time? One seminar
Do you really wanna leave?
I dey wonder wetin cause trouble now
(Your matter ajeh mi o le sun)
Yeah I dey ring you ping you jowo gbe cellular
If dem wan separate us mo le gbe ibon
Only me and you fit settle am
(Baby eh)
How much for your time? One seminar
Do you really wanna leave?
I dey wonder wetin cause trouble now
Yeah I dey ring you ping you jowo gbe cellular
If dem wan separate us mo le gbe ibon
Only me and you fit settle am
Written by: Anthony Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...