album cover
Locked In
album cover
00:00
00:20
00:25
00:35
01:00
01:25
01:40
01:50
02:25
02:30
02:40
00:00
02:53
Past 7 Days
Locked In was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

(Here we go again! go again! Here we go again)
 
(Grrrrrrr)
 
(Paper boy I no de Greeee-)
I no too dey rap but when I rap dem no dey fit drag Who be best I don cover am for warri
enter lag With one bag , and slippers for night i no dey sleep house
Sleep on top speakers who wan kill us then na club promoters
Na life when I Dey live be this your own Na acting ****
Even the acting you still fuck up quit the capping ****
I own this rapping **** y’all just my side chick Fuck una anyhow anywhere so discharge quick
Before I charge am no be today paper flows tight How much you wan bet no girl go see me here close paint
The money dey guess what she ready fuck anything
Suck anything pussy loose dey swallow full henekein
Rappers remind me of bread and akara morning food Na when you hot them take dey chop you don’t be deceived fool
When dem play my music 2secs her Clothes off But when dem play your music 2 secs she Doze off
 
Na cause of the kind life you de live
 
You carry pressure you de find find money
 
Me I carry my own for body (me I carry my own)
 
I be LAPO when dem born me but right now I be BURTI
 
F*uck all these busy busy bodies weh no share share money
 
Where were you when the chips were down! I thank God for me
 
Where were you when the chips were down! O boy I thank God for me
 
Yh I thank God for the real ones that I had close to me (close to me)
 
Bros you no dey pop again plug dey cut your call
Cos when you buy you no dey pay dem record your call
Dey play give all the babes for area dem don know say you broke
Forget true love without money no girl fo gree you Doke
I wish your pa see Condom buy this mistake for no sup
Cos you no get sense lagos media dey use you dey chop
Put you for fake chart deceive you say the song Nai dey hot
Industry hyping no worry we know all the cohort
Rapper be talking hard you go feel say be Pablo No be their fault Na their mama when go let their pa blow
You dey call your girl she tell you say curfew dey she no fit come
Truth or dare she say ur preeq small so she no fit cum
The line when I draw for warri no artiste there fit clean am
Ajuwe this ajuwe that how many of una mean am Small rest when I rest look the way una mess up
If you dey vex wear bullet provevest no need self Na head shot
 
Na cause of the kind life you de live
 
You carry pressure you de find find money
 
Me I carry my own for body (me I carry my own)
 
I be LAPO when dem born me but right now I be BURTI
 
F*uck all these busy busy bodies weh no share share money
 
Where were you when the chips were down! I thank God for me
 
Where were you when the chips were down! O boy I thank God for me
 
Yh I thank God for the real ones that I had close to me (close to me)
Written by: Erhiga Agharivbie, Ishaq Baba Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...