album cover
Connections
album cover
Connections was released on July 17, 2026 by Og Records as a part of the album State of mind
ReleasedJuly 17, 2026
LabelOg Records
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Bad
Nah just time, e go take nothing dey to wait
With God no delay, work with belief and faith
I know fit roll with 48, my guys active
Street is not friendly when men catch thief
Today determine tomorrow, work it out, run it up
Avoid fuck up, credit Alert go still come
Check well men wey get am, no dey talk
Pray for long life, connections to see block
Connection to see
Connection to see block
But me I want to see block
I been dey thing seh nah
Ti ki ta ka play, Spiderman pass me, Peter Parker dey
Only place I dey, na for where the money dey
You no go see another dey, if you take my money play
No carry my money play
I dey hustle even on a holiday, even on Christmas day
Show me where the money dey
Show me where the money dey
If you later ball, sheh nah we weh dey go call
I still dey wadja, I dey hustle if at all
Never to be said or said, seh nah we wey dull
Me and Jaja dey here, we dey hustle if at all
Industry savage and dem feel am if at all
Omo no be today we dey ball
We done dey ball, way before the ball, come dey ball
We done dey ball, way before the new ballers touch ball
Before the new ballers even know wetin be ball
No be today we dey
No be today we dey
No be today we dey ball
We dey ball
Spend wisely, money dey finish
Soft life, no stress, everything hundred
Work it out, run it up, avoid fuck up
Credit alert go still come
Check well men, we get am, no dey talk
Pray for long life, connections to see block
Ego definitely be, just be a patient dog
Nah just time, ego take, nothing dey to wait
With God no delay, work with belief and faith
I no fit roll with 48, my guys active
Street is not friendly when men catch thief
Today determines tomorrow
Work it out, run it up, avoid fuck up
Credit alert go still come
Check well men, we get am, no dey talk
Pray for long life, connections to see block
Written by: Miracle Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...