album cover
Thankful
Afro-Beat
Thankful was released on November 15, 2024 by Songdis Ltd as a part of the album Thankful - Single
album cover
Release DateNovember 15, 2024
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

PERFORMING ARTISTS
AWI!
AWI!
Lead Vocals
Jusewayne
Jusewayne
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Uchegbu Uchenna Charles
Uchegbu Uchenna Charles
Songwriter
ABU OSHOKE JUSTICE
ABU OSHOKE JUSTICE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Double Pro
Double Pro
Producer

Lyrics

Oh Ayi Jusewayne Oteny
Hmmm
Kyda Dey here so
Bad man Kyda Dey here so
Bad boy Kyda Dey here so
So many things on the line on my mind now (hmm hmm)
So many things wa dem talky for my back oh (ahh ahh)
As I dey move I dey pray make I shine now (make I shine now)
Many many situations Dey my mind now (hmm)
Say Mami just Dey pray for me
Say my Pikin go blow
My Pikin go dance
And I steady Dey make believe
Say I no go fit talk
And I no go fit shout
Steady blowing my Miseries
Cause the things I see Omo Dey deceiving (ahh ahh)
Cause the things I see omo Dey deceive
Mummy just Dey pray for her son
Killa minty for the dance floor
I no go fitty pully my short
And I takey my shot
Me I no go follow run down
I no go fitty runny wrong turn
And I Killy my shot
Killa minty for the dance floor
I no go fitty pully my short
But I takey my shot
Me I no go ever run dry (eyyee)
You gave me the blessing of time
You gave me the blessing of life (Ayi Ayi)
You gave me peace of mind
You gave me the right to life (Ayi Ayi)
I've been steady I've been grinding
Burning and fighting
Money I've been stacking
I'm Living my life (Ayi Ayi)
Mummy pray for me
Your prayers don Dey work
See as e Dey work
Your boy don Dey hot
See as e Dey work
Your prayer don Dey blow me (Ayi)
Your prayer don Dey blow me (Ahh)
Your prayer don Dey show e (Ehh)
Your prayer don Dey show
University I graduate
This book I sabi
Music I sabi
Love Ahh I sabi
Say Mami just Dey pray for me
Say my Pikin go blow
My Pikin go dance
And I steady Dey make believe
Say I no go fit talk
And I no go fit shout
Steady blowing my Miseries
Cause the things I see Omo Dey deceiving (ahh ahh)
Cause the things I see omo Dey deceive
Mummy just Dey pray for her son
Killa minty for the dance floor
I no go fitty pully my short
And I takey my shot
Me I no go follow run down
I no go fitty runny wrong turn
And I Killy my shot
Killa minty for the dance floor
I no go fitty pully my short
But I takey my shot
Me I no go ever run dry (eyyee)
So many things on the line on my mind now (hmm hmm)
So many things wey dem talky for my back oh (ahh ahh)
University I graduate
This book I sabi
Music I sabi
Love Ahh I sabi
Double Pro
Written by: ABU OSHOKE JUSTICE, Uchegbu Uchenna Charles
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...