album cover
So Mi So
2
Music
So Mi So was released on July 20, 2026 by Bexyard as a part of the album SPIRITUAL
album cover
Release DateJuly 20, 2026
LabelBexyard
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bexyard
Bexyard
Performer
AFE-WILLIAMS COLLINS
AFE-WILLIAMS COLLINS
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
AFE-WILLIAMS COLLINS
AFE-WILLIAMS COLLINS
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bexyard
Bexyard
Producer

Lyrics

Moya
(Yekele)
Hmm baby o
So mi so
So mi so
So mi so hmm baby o
So mi so
So mi so
Gimme one time make I no so oooo
So mi so
So mi so
So mi so hmm baby o
So mi so
So mi so
Gimme one time make I no so oooo
Ooooh submission
Girl make I yarn you the information oo
Any condition girl you Dey rise my temperature ooo
Ooh Osiso
Girl make I yarn you the information
On any condition girl you Dey rise my temperature
Baby ooo
So mi so
So mi so
So mi so hmm baby o
So mi so
So mi so
Gimme one time make I no so oooo
So mi so
So mi so
So mi so hmm baby o
So mi so
So mi so
So mi so hmmm baby o
Oohhhhh
Omo this one no be one thing wey man fit handle
This your Ikebe na Wetin wey me I no fi handle
Omo He too big he too big
Iyeee
Wetin you carry for back na (Osiso)
He too big I no fi lie for you he too big
He too big
Written by: AFE-WILLIAMS COLLINS
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...