album cover
Trauma
88
Afro-Beat
Trauma was released on July 19, 2026 by 11812240 Records DK as a part of the album Hope of the street - Single
album cover
Release DateJuly 19, 2026
Label11812240 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM98

Credits

Lyrics

Uhh, uhh...
Omo aje oh... oh-oh... yeah...
I dey face many trauma,
Make e no take my life.
I be somebody pikin,
I dey face many trauma, trauma.
Make e no take my life,
I be somebody daughter.
Oh no, no... ohh.
I dey find money, long one,
Hustle till Thy Kingdom come.
Maa pì ire mi fún enikankan o,
Owo maa pì ire mi fún enikankan o.
Only me know as e dey do me,
Only me know as e dey do me o.
Ohh, ohh...
Only me know as e dey do me,
Only me know as e dey do me o.
Oro owo l'ọkàn mi.
Ohh...
Bẹ́ẹ̀rẹ̀.
L'ọwọ mummy, I no fit kill somebody, rara.
I no fit kill somebody.
Enemy plenty pass my age,
Them dey act like dem fit relate, oh yeah.
Egbami mogbe, egbami mogbe.
Ta ni mo ṣe mogbe?
Ta ni mo ṣe mogbe?
Nigba tí mo ṣe fún yín, uhh,
Kì í lè ṣe fún mi rí, uhh.
I carry my cavalry,
Una dey reason me.
Ogun killing enemy,
Make nobody pressure me.
I no dey for brotherly,
I no dey for brotherly.
I dey my comfort zone,
Steady grinding 24/7.
Kì í ire mi máa sọnù.
Kì í ire mi máa sọnù.
Kì í ire mi máa sọnù.
Only me choose to hustle,
Only me choose to struggle.
Only me choose to waka kurukere
From my paddy wey don get muscle.
Only me choose to hustle,
Only me choose to struggle.
Only me choose to waka kurukere
From my paddy wey don get muscle.
I dey face many trauma,
Make e no take my life.
I be somebody daughter.
Oh no, no... ohh.
I dey find money, long one.
Long one.
Hustle till Thy Kingdom come (don come).
Maa pì ire mi fún enikankan o.
Owo maa pì ire mi fún enikankan o.
Only me know as e dey do me,
Only me know as e dey do me o.
I dey face many trauma,
Make e no take my life.
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...