album cover
Friendzone
album cover
Friendzone was released on October 8, 2020 by Wahoo Music as a part of the album Friendzone - Single
ReleasedOctober 8, 2020
LabelWahoo Music
LanguageFrench
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ah, aah, aah, aaahh
Ah, aah, aah, aaahh
Na me and you for this world
Na water dem go carry me comot oh
And everywhere you go, I go di follow you
Ay-ay-ay
Momo the love me body care
Shey you know see sey I di feel you
Oh-oh, oh, oh-oh
Na me and you oh tara
Na how I go carry me go comot for ya oh
And everywhere you go, I go di follow you
C'est le péché de for me oh, oh bébé
If no be like nga weti you di do for here oh
Oh-oh, oh, oh-oh (more than friends)
More than friends (more than friends)
I think sey me and you be more than friends
No baby, tell me, why you de friend-zone'd me?
Ay-ay-ay
More than friends
More than friends
And everywhere you go, I go di follow you (oh baby)
More than friends
I think sey me and you be more than friends
No baby, tell me, why you de friend-zone'd me?
Ay-ay-ay
More than friends (more than friends)
More than friends
And everywhere you go, I go di follow you, oh baby
Mmm, on dit "l'amour est toujours comme ça"
Mais tout ce qui sera sera
Est-ce que tu sais que pareil moment tu fais si mal
Ay-ay-ay
Tu es comme ça, moi je te kiffes très mal
Mais tu ne vois pas que c'est sérieux
Oh-oh, oh, oh-oh
Na me and you oh tara (na me and you oh tara)
Na how I go carry me go come out for ya oh
Everywhere you go, I go di follow you
C'est le péché de for me oh, oh bébé
If no be like nga weti you di do for ya oh
Oh-oh, oh, oh-oh
(Ma mater m'avait toujours dit)
(Tell me why)
More than friends
I think sey me and you be more than friends
No baby, tell me, why you de friend-zone'd me?
Ay-ay-ay
More than friends
More than friends
And everywhere you go, I go di follow you (oh baby)
More than friends
I think sey me and you be more than friends
No baby, tell me, why you de friend-zone'd me?
Ay-ay-ay
More than friends
More than friends (open your eyes and see)
And everywhere you go, I go di follow you (oh baby)
Written by: Ndifor Nebah Achu, Ngah Confidence Rinyu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...