album cover
Loke Loke
13
Music
Loke Loke was released on August 16, 2022 by Pra Music as a part of the album Loke Loke - Single
album cover
Release DateAugust 16, 2022
LabelPra Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

Lyrics

Oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Pra, Vincent Bang it oh oh, special
See, if dem no like me, but if I get money dem go love me
Sexy kele dem go call me and dem go ask how I'm doing oh no
It's not easy, this life wey I dey live in is not easy
I hustle everyday because of money, I face my dreams I won become big boy oh no
Loke loke loke loke lamalo Loke loke loke loke lamalo
Loke loke loke loke lamalo Loke loke loke loke lamalo
Alaye look here, If no be money matter, please no look here
See, we no really care, Legal or illegal, we making money here oshey
Loke loke Esofun enemies pe issokay, loke loke awa n lo loke loke yeah
Issokay
Written by: Ajibola Vincent Ayodeji, Osabiya Ayomide Oluwaseyi, Vincent P-Voice Special
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...