album cover
KOMOLE
Afro-Beat
KOMOLE was released on August 7, 2026 by DZ ENT. as a part of the album FIRST OF ALL - EP
album cover
Release DateAugust 7, 2026
LabelDZ ENT.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DIZZY CROSS
DIZZY CROSS
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Diamond Johnanyaehie
Diamond Johnanyaehie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jahmaiki
Jahmaiki
Mixing Engineer, Mastering Engineer
J2
J2
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

G
Nah nah nah nah nah nah
Omo na na na na na
Dizzy
Nah nah nah nah nah nah
Let's keep real brutally honest
It go down anytime wey we connect
Life good money dey for wallet
But if you do anyhow you go collect
Why dem go judge like oputa panal
Where dem dey we dey chop perm kernel
Now your kele dey glued to the channel
She give me front
She go give me annex
Abegi comot here
Clear for road make we komole
Puo n'uzo
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
So I say make you
Move
Clear for road make we komole
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
Trouble dey sleep iyanga go wake am
Anything wey you see make you take am
No fit sleep my eye dey for the paper
When we link na sure WiFi and data
E clear say I move different I dey relocate
Dizzy cross in the house I dey renovate
Outlaw I be renegade
Is it in you for real no be Gatorade
Abegi comot here
Clear for road make we komole
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
So I say make you
Move
Clear for road make we komole
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
This no be x I'm not for the comments
No Dey para I'm here for the moment
Been through the dark the pain and the torment
Look around I don't see no opponents
Anything you be na for your pocket
Every morning I'm up like a rocket
I be plug God na the Socket
Any shot wey I shoot na for bucket
Abegi comot here
Clear for road make we komole
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
So I say make you
Move
Clear for road make we komole
I get high and drop like a Comet
It won't be same when I'm done in here
Soon as you touch down for my hometown
All my **** Dey Regulate
Up when the sun up till it's sun down
Na so money dey circulate
Oya baby shake am make e percolate
And my favorite flavor na Chocolate
When it's time like a bomb imma detonate
Anything wey I do I dey dominate
Ogbeni shut up
Shh
You know I'm hooligan
How I move like a thief in the night
Yeah I'm smooth like a criminal
Na only one king of the jungle for forest
If you step better step to me correct
We dey blow money this no forex
Emi ni baba make you no forget
Written by: Diamond Johnanyaehie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...