album cover
Kampe
3
Music
Kampe was released on July 31, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Kampe - Single
album cover
Release DateJuly 31, 2026
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Younglloyd
Younglloyd
Performer
Oladipo Olusola promise
Oladipo Olusola promise
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oladipo Olusola promise
Oladipo Olusola promise
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Soft
Soft
Producer

Lyrics

I be the boy 
Wey dey say I no go do nothing 
Shey you dey see something 
Water no get enemy 
Baba God na you hand I put everything 
Cause I be somedbody 
And I no kill  person 
I no like wahala 
I no like palava 
I be fighting like a soilder man 
I be fighting like a soilder man 
Straight down to Berger 
Ikorodu oju elegba 
Sey the hustle fit to tire person 
And if they ask me I go Telly them sey 
I’m okay kampe 
Omo Oba see moduro kampe 
I’m okay kampe 
Omo Oba see moduro kampe 
I’m okay kampe 
Omo Oba see moduro kampe 
I’m okay kampe 
Omo Oba see moduro kampe
Written by: Oladipo Olusola promise
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...