album cover
Call Me
album cover
00:00
00:20
00:30
00:40
00:45
01:15
01:20
01:30
01:35
01:45
01:50
02:15
00:00
02:25
Past 7 Days
Call Me was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
You show me how to love now I can't get enough
Finally peace and joy
I'm waiting at the door until the time you knock
My baby time dey run
Cute pictures when I'm next to you
Camera can’t get all
Two terabytes wey dey for my phone e don full
Na the reason I dey miss you gan-an
[PreChorus]
Oh baby
Time e no dey
Call me call me baby
Cos time e no dey
As you no dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey
[Chorus]
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like
Cos I know you like it
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like it
Cos I know you like it
You like it
[Verse 2]
If I dey with my chicken peperipe
Dem go jealous, ki lo de, ki lo de
Ebelebe when my body don dey
I like when you giving me vibe
And I give you double I go sample my waist
Nobody fit dim our light e be like puzzle
Dem no go fit relate
[Chorus]
Oh baby
Time e no dey
Call me call me baby
Cos time e no dey
As you no dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey
[Chorus]
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like
Cos I know you like it
Check am
I sent a photo check am
Cos I know you like it
Cos I know you like it
You like it
Written by: Elvis Chimezie Akujobi, Ugochi Lydia Onuoha t/as Guchi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...