album cover
Kuborlor
album cover
Kuborlor was released on August 8, 2026 by Independent as a part of the album Kuborlor - Single
August 8, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Edem] fine girl Wossop?
[Theo] "cool"
[Edem] "Ive been toasting you since you no want gree for me
Why you dey stress me like this"
[Theo] "am I stressing you"
[Edem] "yes you dey stress me, gimme things
Make I love you, you no want gree
[Theo]"Well I don't know"
Sweet Fanta Diallo ah
I no fit forget you oh
Ebezina, ebezina ah
Nsọgbu sọọgbu, oh oh ah ah
Do you really believe in this thing they call love?
Baby I no go mind if they call me kuborlor
Your body na nna na nice
You sweet pass shito
I no fit to memorize
Enua ntɔ va tsi kɔ
Treat you right
All I wanna do is
Make you mine
(Titi lai lai titi lai lai)
Treat you right
All I wanna do is
Make you my wife
Attention attention at ease
Baby I dey for your door mouth
Pikin wey fine like this
See I promise to comport
You got me speaking Chinese
Shǎ lái shū shǎ shì
Oh baby don't you ever ever leave me
I will die if you ever ever leave me
Do you really believe in this thing called they call love?
Baby I no go mind if they call me kuborlor
Your body na nna na nice
You sweet pass shitor
I no fit to memorize
Enua ntɔ va tsi kɔ
Treat you right
All I wanna do is
Make you mine
Titi titi lai lai
Treat you right
All I wanna do is
Make you my wife
Oh girl I want to love you more!
For my lover
[Edem] "Or you don't believe in love?"
[Theo] "oh I do believe in love"
Written by: Edem Torga Godswill aka Edem Blinks
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...