album cover
Color
album cover
00:00
00:45
01:10
01:20
01:55
00:00
02:02
Past 7 Days
Color was discovered most frequently at around 1 minutes and 10 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Abonte I’m alright
Emi fe ma jaiye all night
Thank you for checking up okay
I just dey dey observant (ah ahn)
E choke o
See for my pocket na cash dollar (ah ahn)
I’m addicted to the money so I keep bombing
I won show my color
Gbogbo orun lon tana
My life sweet pass jollof
Uh uhn
I won show my color
Gbogbo orun lon tana
My life sweet pass jollof
Uh uhn
Business class (Yebo)
No economy
Business class ah
Do you want cash?
So seti mi do you want cash?
Emi kan fe ma dawo steady
(Steady)
So I tell her go shorty
(Shorty)
Dem be don comot me for setting
(Setting)
E come later set for me
na when man wake be him morning o
I won show my color
Gbogbo orun lon tana
My life sweet pass jollof
Uh uhn
I won show my color
Gbogbo orun lon tana
My life sweet pass jollof
Uh uhn
Ova vavava
Omo very active
Written by: Fowowe Oyedapo David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...