album cover
Doings
album cover
00:00
00:15
00:30
00:40
00:50
00:55
01:00
01:05
01:10
01:25
01:35
02:00
02:05
02:15
00:00
02:23
Past 7 Days
Doings was discovered most frequently at around 1 minutes and 25 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

When the money come my life,
I go dance, I go shana
Who geti money pass
No dey my voca…bulary
Mo de ma n’owo kan
If I come your party… sure me
Mo de ma gb’omo lo
Ma binu si mi
As the blessing don surplus oo
Oya shake your body
Gbe body like say no tomorrow
Abrukututu mama eh
Dance away your sorrow
Doings on a low low low
And we no dey borrow… Aje
Shower your blessings as I go on my knees and pray
I follow you party
I follow you party, just tonight
And you borrow me your babe
You borrow me your babe
I don’t wanna let you down
I gotta make some time and appreciate your kindness
No be child’s
Wetin kill a man na wetin give me highness
If e coolu me coolu me coolu me
E dey coolu me coolu me
Na enjoyment I want, e no concern me
I swear e no concern me
Chop your life my bro, you no be abobi, you no be abobi
You no be abobi
Me sef, I no be abobi
As the blessing don surplus oo
Oya shake your body
Gbe body like say no tomorrow
Abrukututu mama eh
Dance away your sorrow
Doings on a low low low
And we no dey borrow… Aje
Shower your blessings as I go on my knees and pray
Mama wope mi l’oke
Ope mi overdose
Mama wope mi l’oke
Ope mi overdose
For your blessings, I dey gbe body oo
Mama wope mi l’oke
Ope mi overdose
Written by: EZE EBUBE MARTINS, Michael Jonathan Odey, Semiu Abdullahi Olaitan, Uzochukwu Michael Ikechukwu, Yaya Edamivoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...