album cover
Suicidal
Afro-Beat
Suicidal was released on August 12, 2026 by Zouch Music as a part of the album Suicidal - Single
album cover
Release DateAugust 12, 2026
LabelZouch Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM143

Credits

PERFORMING ARTISTS
Respec Joshua
Respec Joshua
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Abifade Iyonmahon
Joshua Abifade Iyonmahon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
3rakx
3rakx
Producer

Lyrics

Get soo many people wey they come my way now
Me i just Dey grind me I Dey find my way now
I’ve been a road looking like I’m a winner
Ee no go take too long I go Dey all over now
My mama tell me say my pikin open your eyes
Most of all the things you see some no be real life
Put your hope in god na him go give you good life
I’ve been all over but now my mind dey feel like suicide
Hold me
I’ve been feeling holy
Living in another scene
Now My mind is sooo weak
 
Hold me
Make somebody hold me
I’m faded I cannot breath
But maybe I just wanna leave
Get soo many people wey they come my way now.
Me i just Dey grind me I Dey find my way naw
I’ve been a road looking like I’m a winner
Ee no go take too long I go Dey all over now
My mama tell me say my pikin open your eyes.
Most of all the things you see some no be real life
put your hope in God na him go give you good life
I’ve been all over but now my mind dey feel like suicide
I’ve been all over but now my mind Dey feel like suicide
I’ve been all over but now my mind Dey feel like suicide
Yeah yeah
Now my mind Dey feel like suicide
Yeah yeah yeah yeah
Now my mind Dey feel like say I leave in suicide
Written by: Joshua Abifade Iyonmahon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...