album cover
Thankful
album cover
Thankful was released on September 26, 2025 by Achi Music Ent. as a part of the album Blue Rage
September 26, 2025
LabelAchi Music Ent.
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Many things dey happen
Wey man nor fit talk
Them they call me omo ghetto
But man no be God
Eshe oluwa odamisi
Titilaye emi otoroje
Mama just dey pray for me
Oil Dey for my head
I have been on the road
Chasing for a better life
Many them don go
Me I just Dey realize
Thankful for life
Better stay wise
Always on my grind
Hustle all night gotta pay the price
For a better life
Have been on the road
Chasing for a better life
Many them don go
Me I just Dey realize
Thankful for life
Better stay wise
Always on my grind
Hustle all night gats pay the price
For a better life
Ekp where I come from
From Naija down to London
Europe Africa every corner
Them go halla them go halla my name
Achiboy, Achiboy, Achiboy Achiboy Achiboy
Achiboy, Achiboy, Achiboy Achiboy Achiboy
Written by: Okokoh Ose Onosetale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...