album cover
Moving Fast
29
Afro-Beat
Moving Fast was released on December 7, 2024 by TDN as a part of the album Total Submission
album cover
Release DateDecember 7, 2024
LabelTDN
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tundiano
Tundiano
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
GANIYU TUNDE SALAUDEEN
GANIYU TUNDE SALAUDEEN
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
afrostiqs
afrostiqs
Co-Producer

Lyrics

Moving fast
Badboi Tundiano
This life is a moving fast
Fast life Fast car
Lori kilometer
Huuuhhhuh
They said is a prodigal
Them no know say money na d main ginger
Ginger Ginger Ginger
Them no know say money na d main ginger
You b gold digger
Dig am dig am ko lee ro owo gba
Dig am dig am ko Lee ro Ore gba
Op say u deh dig
Shey u sabi d place wey money deh
Show me d place make I go crazy
Never stop chasing
If nA d bag I go go crazy
No lazy
Ha ode shi
My pain you can feel it
Many in grave yard you do notice
You do notice
Watin Dey xup 2 dem we don't know it
We don't know it!
Glory be 2 God
I can't lie
Am alive
I can't lie
Glory be 2 God
Am alive
I can't lie
Am alive
This life na one life
I gat too live my best life
Shomo wiipe no time o
Gbemi Lor No cap o
Make we Dey Fela anikulapo
Kowo yapa Laapoo
Any billion bills make I know fold
I still deh sight you I know jonz
Karma
Scammer
Pass me d cana
Adura
Magba (by GOD Grace)
Light up d ganja
Feel my 2 puff
And I feel high way
O gbemi Trabaye
Far away
Oya Pass ewe
Shey u sabi d place wey money deh
Show me d place make I go crazy
Never stop chasing
If na d bag I go go crazy
No lazy
Ha ode shi
My pain you can feel it
Many in grave yard you do notice
You do notice!
Watin Dey xup 2 dem we don't know it
We don't know it!
Glory be 2 God
I can't lie
Am alive
I can't lie
Glory be 2 God
Am alive
I can't lie
Am alive
This life na one life
Let's go there
I know say e deep I must be there
Got... LOADED
Living my life likah gah fear
Let's go there
Ebi tima deh moma deh beh
Got... LOADED
Living my life likah gah fear
Izzzzaa Banger
Written by: Ganiyu Salaudeen, Ganiyu Tunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...