album cover
DUTSE BOY
Afro-Pop
DUTSE BOY was released on August 3, 2026 by Dutse Charlie as a part of the album DUTSE BOY - Single
album cover
Release DateAugust 3, 2026
LabelDutse Charlie
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

Lyrics

Dutse do say what ?
Do say Legacy
Me i no fit love
I be dutse boy
Anytime i try im gon fuck it up
Me i wanna love
But me i no fit love
cos e no dey my body
All i want is money
Me i no fit love
I be dutse boy
Anytime i love dem dey fuck me up
Me wanna love
But me i no sabi
Cos E no dey my body
All i want na money
All i want is paper
You can keep anita
All she want is data
So i no fit date her
N i like jenifer
But she want some chicken
When im not areka
So i got to ghost her
Make nobody stress me
If e no be paper
Make nobody love me
If its not forever
Take all of my feelings
Put it in this rizzler
Blow it like its ganja
Listen to this banger
Yes i want some love
But i need some cash
Solana
B T C
Mercedes
E t c
Me i no fit love
I be dutse boy
Anytime i try im gon fuck it up
Me i wanna love
But me i no fit love
cos e no dey my body
All i want na money
Me i no fit love
I be dutse boy
Anytime i love dem dey fuck me up
Me wanna love
But me i no sabi
Cos E no dey my body
All i want na money
All i want is paper you can keep anita
And i hate this **** all of us are cheaters
But shout out to the real ones
Shout out to you
Shout out to me and you for beliving in this shit
Shout out to saint lulu
Shout to pepper nla
Shout to Rhazak
Shout out to millie bunny
Shout to uncle smith
Shout out to bros kay
Shout out to uncle T
R I P
Shout out my junior bro
Shout out to bubbles
Shout out to everyboy
Shout out to Every dutse boy out there
All the way from zone1
Second gate, Zone5, Zone6
Dutse Bukumpa, tipper garage, sokale
Anywhere you dey just dey shout dey go
This is dutse legacy fam
Prrrrrra
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...