album cover
Shock You
Afro-Pop
Shock You was released on August 10, 2026 by Moontribe as a part of the album AMATERASU
album cover
Release DateAugust 10, 2026
LabelMoontribe
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pinkypercs
Pinkypercs
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
christian okwara
christian okwara
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
christian okwara
christian okwara
Mastering Engineer

Lyrics

I've been going up, I've been going up
Aye, aye, I just ran my bands up, No e lie, Na the truth wey I dey yarn you
Up nepa electrified and e go shock you
Feeling sleepy hope I no go miss my bus stop
They don dey talk but it's alright
As long as they no go talk am to my face
She don dey jump she don dey dance around
The money written in my face
Oluwa come, Oluwa nyem ego
Too much money in my name
She sey Biko nyem ego, baby don't ask too much
I've been on the road too long, but no fit forget the way home
Most of the people tried their best but now I am on a down low
Had to triple check that fact make them no use me learn work
Now they calling me the boss, and I no won be boss
I wanna be conductor, cause na him dey hold cash
And I say bands to make her dance, but she no won free dance
She said money in my hands and her back go reach ground
You better do her very well so that next time be free, you better do her very well
I just ran my bands up, No e lie, Na the truth wey I dey yarn you
Up nepa electrified and e go shock you
Feeling sleepy hope I no go miss my bus stop
Hope I no go miss my bus stop, Round about that's how I like my shaki
If no be music, I for don go MIA since
I for dey one island, just dey chill with my chick cause I no get strength to fight
I just wanna dey my side. I don't wanna be fighting but if you bring am my way
I'm not running away, Erima chop my eye, chop my eye, she give me ela, ela part one
Oju kokoro I don't want you two cents, keep your two kobo and I keep my two kobo
You can make A wish throw it in the well, better wish me well and Imma wish you well
Written by: christian okwara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...