album cover
Obara
album cover
Obara was released on August 7, 2026 by 6362687 Records DK2 as a part of the album Obara - Single
August 7, 2026
Label6362687 Records DK2
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Uzoba no wan leti mi go
She really want to finish me oh
She tie my hand and pini mi oh
She kon Dey smile Dey take e photo
Uzoba no wan leti mi go
She really want to finish me
She tie my hand and pini mi oh
She no get plans on letting me go
Obara, Obara jesu
Take fight e ma, fight e ma battle
She wan injure me with her kpekus
So l am give am the kpetu kpetu
Obara, Obara jesu
Take fight e ma, fight e ma battle
She wan injure me with her kpekus
Ohh, wee
Ah
And I fit die for you matter
For your matter
E be like say you do me kayamata
Kayamata
On my knees
My Delilah, My Delilah
Show me what your waist can do
Ooohh
Obara, Obara jesu
Take fight e ma, fight e ma battle
She wan injure me with her kpekus
So l am give am the kpetu kpetu
Obara, Obara jesu
Take fight e ma, fight e ma battle
She wan injure me with her kpekus
Ohh, wee
Ah
Written by: Daniel Adesope, Daniel Wonder Ewata, Pepple Noble Dakuku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...