album cover
MAMA
Music
MAMA was released on August 10, 2026 by Yuzeei as a part of the album MAMA/DO YANGA - Single
album cover
Release DateAugust 10, 2026
LabelYuzeei
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Uzowuru Daniel Ugonna
Uzowuru Daniel Ugonna
Lyrics
Apugo Chinedu Winner
Apugo Chinedu Winner
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
D'MEEK
D'MEEK
Producer
Prnx Wav
Prnx Wav
Producer

Lyrics

Oya gara o
Pray to God for my mama o
Give her Gucci and Prada o
Cuz you know me sef I Dey para o
And if anyone talk their papa o
If anyone talk o
Mama you dey show your work o
I no dey struggle
She just take me along o
I don’t know
Why you dey love me
I no no
After the things wey I don do
You still dey love me
Ohhh Noo no
All the effort and struggles
You go through
Dey stay for my brain
Oh mama
As the money dey enter
No suffer no suffer again
Oh na na
Everyday say na Mother’s Day
If na me dey your shoes
I for run away
 if no be you
I for go astrayyyy
So to God I prayyyy
Oya gara o
Pray to God for my mama o
Give her Gucci and Prada o
Cuz you know me sef I Dey para o
And if anyone talk their papa o
Pray to god for my mama
My mama pray for my papa
Mama I pray for my papa
Mama I pray for my papa
Written by: Apugo Chinedu Winner, Uzowuru Daniel Ugonna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...