album cover
As E Dey Hot!
album cover
As E Dey Hot! was released on August 14, 2026 by JeffreyBensonMusic as a part of the album As E Dey Hot!
August 14, 2026
LabelJeffreyBensonMusic
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

We may be hungry
But we can manage our hunger
We don't want to kill each other
How can I lose my own focus
Wetin my **** come go chop?
Body one dey gats turn to dust
So I gats do wetin I must
Hustling round and round the clock
Make my battery no go off
Make e no go off o
Oloru maji
The table wey dey turn rotate
Reach my side
It was worth the wait
Them dey salivate
As them dey watch my plate
Orishi Rishi we don rich for here
Never going back to broke omo
Me and my guys dey ball
Omo
Active
E don balance
Based on what?
They know my shi
I dey active
E don balance
Based on what?
They know my shi
I dey active
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Focused on money money
Sotay we forgetting
Working for a living
Not living for working
But who am I to blame
When the country's gone insane
Neo slavery without the chains
Na kolo mentality dey reign
Wait
Make I stop
Before olopa show my domort
Soro soke but na echo comort
Cuz the leaders no respond
Na their money dey talk
Monkey dey work
While bamboo dey chop
E normal
Leave your trash talk over there
For lawman
Na life sentence if you no
Get commas
So we just dey hustle for here
E don balance
Based on what?
They know my shi
I dey active
E don balance
Based on what?
They know my shi
I dey active
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Moving
E dey hot
As e dey hot
We dey work
Today
You gave us a path to prosperity
Written by: Jeffrey Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...