album cover
45 (Intro)
1
Afro-Beat
45 (Intro) was released on August 5, 2026 by Bigremii as a part of the album 45 - EP
album cover
Album45 - EP
Release DateAugust 5, 2026
LabelBigremii
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Lyrics

Shey de 45, and I de 16.
Open my eyes, I no see person.
Wetin you do, I no fit vex for you, \'cause na God de give and na God de take uhn
Early in the morning, wey they take you away.
4 p.m. you don pesun aye.
So I no go see you again o
Oh, I miss you, Oh my dear mama.
Where you dey, make u dey pray for me. you de see say me, I de do my best only.
But them still Dey hate when we never get money
Shey de 45, and I de 16.
Open my eyes, I no see person.
Wetin you do, I no fit vex for you, \'cause na you de give and na you de take
Written by: DOGARA ALAWOTU JOEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...