album cover
SEXY
album cover
SEXY was released on January 16, 2026 by THE E.N.T RECORD as a part of the album SEXY - Single
January 16, 2026
LabelTHE E.N.T RECORD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ah sexy
Ah sexy
Ah sexy
Ah sexy
Me gwan fvck it up
Kilofe na
Dollar pounds me I get more
Tell me why I go Dey demo
Me wey won chop this ur melon
Much conversations we don't need it
Ur body talking,can feel it
Gat me naughty,Got the boy silly
Hmm Bad girl Riri
Omoge to sexy funmi ni numba
Tobatile jekorimiwu mani ko te aza
Calm down
Shey normal
Suru gangan laye gba
Girl I want u to know that u perfect
Nobody badder than
Wa omoge to sexy funmi ni numba
Tobatile jekorimiwu mani ko te aza
Calm down
Shey normal
Suru gangan laye gba
Girl I want u to know that u perfect
Nobody badder than
You getti butter for body,ah betty betty
Only thing wey I get for mind na to make u wetty
Hot body ogbona feli feli
Ur smiles just Dey cause butterfly for me belly
I wanna suck your nunu nu
(Inna my scrr scrr scrr)
Use kayamata use juju
Me I go still do do
Spray u money
Kilokanmi
Wetin Dey mind na to chop this body
Sha ti lomi
Send nobody
Iwo nikan lomo,koselomi
Spray u money
Kilokanmi
Wetin Dey mind na to chop this body
Sha ti lomi
Send nobody
Iwo nikan lomo,koselomi
Wa
Omoge to sexy funmi ni numba
Tobatile jekorimiwu mani ko te aza
Calm down shey normal
Suru gangan laye gba
Girl I want u to know that u perfect
Nobody badder than
Omoge to sexy
Tobatile jekorimiwu
Calm down
Shey normal
Suru gangan laye gba
To sexy
Ahn ahn to sexy
O sexy
Ah o sexy
O sexy
Ahn ahn
O sexy
Ahn ahn ahn
OBISCO
O sexy
Swa
Written by: IFEOLUWA P OBISAKIN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...