album cover
PARTÉ
album cover
PARTÉ was released on September 2, 2026 by WeTalkSound as a part of the album FEELS
AlbumFEELS
September 2, 2026
LabelWeTalkSound
LanguageEnglish
BPM122
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Feisty on call when I need ya
Feisty on call when I need ya
Monica, you know say I need ya
Abeg no dey start to dey distance
Pakurumo ko de tu la la ku la
Tell them little boys
Make dem sempe
One hundred percent, I go jembe
Tile tile wa no dey denge
Omo to ba shey ti bi yen
Mo ma te wo
Te te te wo
Je ka start
Se o wa pa
Oh no, oh no
Ko ju si le
Je ka start
Oh no, oh no
Ko ju si le
I don find my tempo
Mama say make I wise up
Many, many things
But don found my lingo
Mo ni ko kpe later
Unless you ko mo le
Love ain't silent
Bend low, bend low
Bend low, bend low, bend low
Fun mi lori, baby
Move your head like a gecko
Baby, turn me, turn me, turn me, turn me on
This a five-star dinner, ko je yo
Girl, you know you bad normally, ma te owo
Say she wanna call her friends, can't take it alone
Give her back to back, then I repeat like echo
Ring on her finger, but we still dey run am onna low
Written by: Adedamola Benjamin samson adepoju, Ayomide Ojo, Oluwatobi Anjorin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...