album cover

Anininko

146Salsa and Tropical2026
album cover
Anininko was released on September 25, 2026 by UYAMA as a part of the album Anininko - Single
ReleasedSeptember 25, 2026
LabelUYAMA
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Anininko -Uyama
Chorus
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
Who dey work deserve to chop
Anininko
Nobi monkey dey work baboon dey chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
Who dey work deserve to chop
Anininko
If u pie today people go still chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Verse 1
Monday, Tuesday, Wednesday, Thursday, Friday man dey work
Saturday, Sunday, Holiday enjoy yourself none stop
No mercy for money
Eyakolomo
Put better thing for body
Yakolomo
Stay fresh like Shehu Shagari
Yakolomo
Try dey show yourself love o
No mercy for money
Eyakolomo
Try dey pamper your body
Yakolomo
No dey do like Shehu Shagari
Yakolomo
Make u show yourself love o
Chorus
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
Who dey work deserve to chop
Anininko
Nobi monkey dey work baboon dey chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
Who work u deserve to chop
Anininko
U pie today people go still chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Verse
Alert done enter we’re outside
We dey show love o for this side
Pull up you guide, u no guide
This Gbedu go scatter worldwide
No mercy for money
Eyakolomo
Put better thing for body
Yakolomo
No dey do like Shehu Shagari
Yakolomo
Try dey show yourself love o
No mercy for money
Eyakolomo
Try dey pamper your body
Yakolomo
No dey do like Shehu Shagari
Yakolomo
Make u show yourself love o
Chorus
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Mbre Aninko
Anininko Aninko Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
If you dey work u deserve to chop
Anininko
Nobi monkey dey work baboon dey chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Who suffer pass no dey win cup
Anininko
If you dey work u deserve to chop
Anininko
U pie today people go still chop
Anininko
Aninko Anininko
Anininko
Outro
Awoko woko
Cha Cha Cha Cha Cha Umu nna Clock it…. Perrrrrrrrr
Hehehehe
You pie today people go still chop
Aninko Anininko Anininko
Written by: David Okey Daniel

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...