album cover
STARLIFE
album cover
00:00
00:05
00:20
00:35
00:40
00:45
01:05
01:10
01:20
01:25
01:40
01:45
02:10
02:35
00:00
02:44
Past 7 Days
STARLIFE was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Baby no dey take me serious oh
Stubborn!
Baby no dey take me serious oh
[Chorus]
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a jonzing guy
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a cruising guy
Star life, star life, star life
Ahan!
Star life, star life, star life
Ahan!
[Verse 1]
Baby tell me say she never see were
Tell me say she never see I don't care
Say she never see were
Tell me say she never see I don't care
Swaggalọmọ oshimilanga
I too dey fuck with her temper
Me plus you is a banger
Is a banger, is a banger
[Verse 2]
Ye!
Banger, baby is a banger
Ta ba gbori wọle everybody santa
But e no go mean say I no go banter
It's a good time baby no be long ti-ime
Ye! Omotena bounce am
I dey desire wetin you dey desire
Ah! E no mean say I no go banter
It's a good time baby no be long ti-ime
[Chorus]
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a jonzing guy
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a cruising guy
Star life, star life, star life
Ahan!
Star life, star life, star life
Ahan!
[Chorus]
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a jonzing guy
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a cruising guy
Star life, star life, star life
Ahan!
Star life, star life, star life
Ahan!
[Verse 3]
Hmm! It's a banger, swa balaclava
We get chemistry, study her matter
She say make I wire
She wan handle my money like a banker
On her knees na eckankar
Minister of swagger
Hmm, for her back me I plaster
Ah! Nomadiho swaggalọmọ
If I catch her for the kọrọ
I go, I go, hey God!
[Verse 4]
Yeah, baby tell me say I too sabi oh
Hmm, jaki ma pa mi oh
O ya do like this oh
Bad girl say she wanna come my pool party oh
Yeah, baby tell me say I too sabi oh
Hmm, jaki ma pa mi oh
O ya do like this oh
Bad girl say she wanna come my pool party oh
[Chorus]
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a jonzing guy
Baby no dey take me serious oh
You know I'm a cruising guy
Star life, star life, star life
Ahan!
Star life, star life, star life
Ahan!
Written by: Anthony Ebuka Victor, Chidera Ezeani Godfrey, Emeka Akumefule, Yusuf Oluwo Gbolaga

Loading...