album cover
jealousy
album cover
jealousy was released on September 1, 2026 by Leehard as a part of the album GLOBAL AURA
September 1, 2026
LabelLeehard
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Mmmmm
Bad boy leehard
Ahhhh
Ahhh God save me
Mmmm Ahhhh
I be waka waka boy, I dey chase money.
Lagos no be beans, I come here to make money.
Watin another man do ! nothing dey move me.
My money nah my money o ,make you dey listen.
Keep my eyes on the price.
Enemies dey ,dem no rate us.
God dey, so e go bless us.
Iyanu ti o shock won ba kan.
Money go dey, e go surplus.
Big money wey go make me live long.
Omo make we jaye , make we link up
Two bottles dey ,make we drink up.
Party don start make you turn up…
Jealousy !
Man no dey see anything
God dey bless , biggie money.
Omo ope mo jaye ori mi.
Arghh !
Jealousy !
Man no dey see anything
God dey bless , biggie money.
Omo ope mo jaye ori mi
Shogbo mi?
Dem no want you for there
(Leave there jor )
Alaye dem no show love forget.
(Hiss)
You do for them , dem quickly forget.
Too much talk no dey full basket.
Make you forget…..
(Ma soro ju)
Enemies dey ,dem no rate us.
God dey, so e go bless us.
Iyanu ti o shock won ba kan.
Money go dey, e go surplus.
Big money wey go make me live long.
Omo make we jaye , make we link up
Two bottles dey, make we drink up.
Party don start ,make you turn up…
Jealousy !
Man no dey see anything
God dey bless , biggie money.
Omo ope mo jaye ori mi
Arghh !
Jealousy !
Man no dey see anything
God dey bless , biggie money.
Omo ope mo jaye ori mi
Shogbo mi?
Written by: Temitope Nurudeen Liadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...