album cover
DAMN GOOD
album cover
DAMN GOOD was released on October 16, 2026 by FINEBOYWEYNODEYCHEAT as a part of the album GRADUATION
ReleasedOctober 16, 2026
LabelFINEBOYWEYNODEYCHEAT
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Fine boy wey no dey cheat
Dangerous welcome to the life
Of a bachelor
Many many ladies lo fe gbe mi
You no fit break my heart
My heart na iron
Na iron
I'm sorry suger baby
Is not my fault
I know no why I no
Close my door
I can not help it
I'm too fine
You no fit whine
I look so damn good to be single
I look too good to be single
Fresh and clean
Omo dun
Omo tun
Omo kun
Show me wait **** like me no fit do
Anytime I come through with my suit and ko shoe
Wole se wan Lara one two
Won fi enu se wan lara ko kun
Give me space man na celibate
I no just fine I dey intelligent
Nobody big pass person I no fit replace
Everything wey I talk
Abeg no take offense
I look so damn good to be single
I look too good to be single
Fresh and clean
Omo dun
Omo tun
Omo kun
Written by: OLAYINKA TIMILEYIN FAMUAGUN

Loading...