album cover
ONLY ME
album cover
ONLY ME was released on October 16, 2026 by FINEBOYWEYNODEYCHEAT as a part of the album GRADUATION
ReleasedOctober 16, 2026
LabelFINEBOYWEYNODEYCHEAT
LanguageEnglish
BPM88
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

You go get your own money e wo ma fo
As long as you grind you stack up
Won fun mi lo wo meta
Make me feel like style plus
Comot me for your carcus
I no dey sing jagbon
I dey go to church I dey pray
Na my own routine
And I dey show love to my people
Mi okin sa bo si
You know I love you that na why
You dey do anyhow
Better change your strategy
I still want your company
If to say na only me I go dey chop life
Say na only I go go offline
Say na only me I go get four wives
Say na only I no go send any body
Say na only me I go don buy plane
No body go dey help me share percentage
Say na only me no need to explain
No family to call me I go maintain
Wetin be life without me and you brother
Any time you fall you know we get each other
I no fit put my phone for airplane
Responsility dey and I know you get faith in me
Ena my life take advice from the greatest
All mighty jesus ori so fun mi kin to de be
I apologize if I no dey treat you nicely
Might be I been over thinking lately
If to say na only me I go dey chop life
Say na only I go go offline
Say na only me I go get four wives
Say na only I no go send any body
Say na only me I go don buy plane
No body go dey help me share percentage
Say na only me no need to explain
No family to call me I go maintain
Written by: OLAYINKA TIMILEYIN FAMUAGUN

Loading...