album cover
Misplaced Priorities
album cover
Misplaced Priorities was released on September 11, 2026 by KeyQaad as a part of the album Stylish
AlbumStylish
September 11, 2026
LabelKeyQaad
LanguageEnglish
BPM145
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Cana one gram twenty thousand
And the bandits no seize fire
Dem carry our sons and only daughter
But we dey call on Holy Father
[Chorus]
Misplaced priorities woah woah
Dem wan try politics on us
Now my small sanity don cost
See wetin politics don cause
[Verse 2]
Cana one gram twenty thousand
Na for my side dem wan show power
Dem tell me make I stop say dem wan search again
Na who go find our mama pikin, mhmm
[Chorus]
Misplaced priorities woah woah
Dem wan try politics on us
Now my small sanity don cost
See wetin politics don cause
[Bridge]
Cana one gram twenty thousand
One gram twenty thousand
Cana one gram twenty thousand
One gram twenty thousand
[Verse 3]
E no finish, e no finish
I don talk am e no finish
Fela talk am dem no gree
Dem don promise we no see
But as musician never talk
Politicians never work
If I drop another song dem go find another wrong in that
[Chorus]
Misplaced priorities woah woah
Dem wan try politics on us
Now my small sanity don cost
See wetin politics don cause
[Outro]
Cana one gram twenty thousand
One gram twenty thousand
Cana one gram twenty thousand
One gram twenty thousand
Written by: Kelvin Ibinabo Oriye, Mohammed Abubakar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...