album cover
Dey Go
album cover
Dey Go was released on September 11, 2026 by KeyQaad as a part of the album Stylish
AlbumStylish
September 11, 2026
LabelKeyQaad
LanguageEnglish
BPM149
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Mhmmmm
Mmmmm mmmmm
Yeah uhhhh
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Ọlọpaa must dey for road
But still dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Obstacle must dey for road
Dey go, dey go
[Verse 1]
How many times I go tell una say I be Grammy potential
And I’m locally essential
International sensation
Dem no co-sign me
E no concern me
Cos I’m still shining
Everything na timing
Dem no believe wetin dem see
E be like film
Cos I still dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Ọlọpaa must dey for road
But still dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Obstacle must dey for road
Dey go, dey go
[Verse 2]
La la la
Wait till I get my money
No you can’t tell me nothing
I’m gonna keep on rocking
[Verse 3]
La la la
Wait till I get my money
No you can’t tell me nothing
I’m gonna keep on rocking
[Verse 4]
Dey go, dey go
See as I enter Eko
I don dey give them gbẹdu
Bad belle people dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Ọlọpaa must dey for road
But still dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Obstacle must dey for road
Dey go, dey go
[Verse 5]
Zooooom
That’s how I’m leaving the room
If I no dey fuck with you
Then I no dey fuck with you, ahhn
[Verse 6]
Move
**** I’m talking to you
If you no dey fuck with stylish
**** then you not invited
Dey go
[Chorus]
Dey go, dey go
See as I enter Eko
I don dey give them gbẹdu
Bad belle people dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Ọlọpaa must dey for road
But still dey go, dey go
[Chorus]
Dey go, dey go, dey go
You sef dey go, dey go
Obstacle must dey for road
Dey go, dey go
Written by: David Hart, Kelvin Ibinabo Oriye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...