album cover
Confusion
album cover
Confusion was released on August 28, 2026 by Independent as a part of the album Jozyii 'N Margee - EP
August 28, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yea yea hmmm BigBoy Margee
Wait
How you go say you no feel am
How you go say you no see am
How you go say you know no notice
All the love wey I show for you
How you go say know no me
How you go say you no know notice
All the time wey I support you
She say you no won do again say she no fit Dey with
me I Dey stingy say she no fit Dey with me I Dey stingy
I say economy hard she say economy what
You can call me BigBoy Margee me and my guys we Dey fajii
She loves me but she lying that is just me
she love me but she lying that's just me
Why you Dey cause e confusion
Confus confus confusion confus confus confusion
Confuse confus confusion
You say you want direction but you Dey cause e
confusion confus confus confusion confus confus confusion
Yeeee
She no fit Dey with me I Dey stingy
Money Dey I turn oparagi wetin xup I Dey
Any time I step on stage they go notice
Me I don Dey sing since 06 why she won Dey co e confuse me
Omor hair Dey my head I Dey feel am
If you drop the gbedu I go chop
Anything wey you want I fit buy am but no Dey do me Kala ooooo
Eyy eyyy me I no stingy bby I no get many things bby I Dey
chase money nah why I Dey sing with Margee cause himself nah my geeee
Why you Dey cause e confusion confus confuse confusion
Sheybi nah you ask for direction but you are causing confusion cause
e confusion confus confus cause e
confusion baby you Dey make me distraction
Omorflór
Written by: Marvelous Nwayemike, ONWUADIKE Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...