album cover
FIGHT YOUR DEVIL
album cover
FIGHT YOUR DEVIL was released on September 2, 2026 by ONLY1FEMILY as a part of the album INK OF LUCHAMI - EP
September 2, 2026
LabelONLY1FEMILY
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Say the Lord's prayer
OT YE E
Eyes to world
Became man in the world
Black in the body
To naija i was born
Mofe pada buh time's Gone
Nobody told me man go grow
As time dey go Sapa go show
Friends like foe
Serpent go show
Before you know
I dan start to Parole
Street dan show i dan start to dey mole
Puff dey go
Pop-man say make i go school
Make i read book so future fit dey cool
Gbogbo e loti n hot bayii
Iwe taka unemployed lafi run bayii
(No Benefit)
You get Wahala
U no get Wahala
Wo shey mio ni Run bayii
Every day i dey Thank God
Cos I'm counting my blessings one by one
Everyday no Christmas
A sha n je jollof rice leekankan
Wetin eye Dey see
Nobody fito relate o
I dey grind i no dey sleep
Na grace be the pace o
So stand up tall
Keep head up
Do not stop
Rise up tall
Change your dream
And fight your devil
Fight your devil
I say fight your devil
Fight your devil
Fight your devil
Stand up Tall
Rise up tall
To the top
Kip head up
Do not Stop
Fight your fear
Melo laye oun
Obintin okere
Spread Love
Show Love to your brother
Which ever way mehn
We'all gonna turn sand
The fear is When Nigbawo
Anytime be prepared
Make you show love o
Stop the hate on your brother
Show love o
Stop the hate on your brother
Oh na na
Last last everybody go turn sand
Fight your devil
Written by: Oluwanifemi Akomolafe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...